Oga Sir – Waiting For Me Lyrics

Oga Sir – Waiting For Me Lyrics

#aChAcHa!!! You know what it iz…
aYaYaYa aYaYa!!! You know what it iz…

VERSE 1
I don’t try, I dull pass who nor answer my call/
Ask my Ex them, I nor be one Woman Man at All/
I be Head Ache, carry Panadol, as I dey wire gan/
You fit hear knock another gurl go dey stand my Door/
waiting for me e e e e/
me me me, me me me/
I say na me e e e e/
She’s be waiting for me/
IdiokAboy! Wetin I carry pure/
Not because of pedicure or manicure/
If na Map them sabi draw all the Graph wey carry curve/
Mami Water get my PIN, we bin dey hook up at the Shore/
till she say make we dey roll on, but that can’t be sure when/

CHORUS
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/

VERSE 2
IdiokAboy and all the Guys say me hard/
Girls too gimme kudos/
Timaya Say their bobo them are just two minutes Noodles/
*haha* *haha* Them fit nor reach two Minutes, who knows/
Why your account dey bogus but your Chikala dey/
focused on me e e e e/
me me me, me me me/
I say na me e e e e/
She’s be waiting for me/
IdiokAboy I dey play, safe somebody no sabi hold body/
Today na today, tomorrow I no sabi nobody/
Omo! carry kopnomi full Hand dey pour for me/
I go bone am cos I know that she be waiting for me/

CHORUS
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/

VERSE 3

Oga Sir, na my name na em dey make them trip/
dey fall on my Bed for night say make I shift make them sleep/
comot Shayo make them sip as I dey lower their Zip/
Comot their Cloth finish before I go strip/
They’ll be waiting for me e e e e/
She’s waiting for me e e e e/
She’s waiting for me e e e e/
She’s waiting for me/
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/
Omo! Leave story, me I no be oyimbo but I 4ck anything/
Chop clean Mouth make Amebo go talk, Anything?/
You know how many Virgins say if no be Wedding things them no drop anything/
I bought wedding Ring and I’m/

CHORUS
Over the Rainbow/
Over the Sea my baby/
My Love is waiting for me/
Over the Rainbow/
Over the Sea/
My Love is waiting for me/
She be waiting for me e e e e/
She be me me me, e e e e/
She be waiting for Me e e e e/
Waiting for me/
She be waiting for me e e e e/
me me me, me me me/
I say na me e e e e/
She’s be waiting for me my baby/

Outro
You Kknow what it iz/
Omo! Na Chix o!
Otyno on the Beat, Lamba on the mix/
Oga Sir #aChAcHa C-In-C Lyrical4ces

Tagged

You cannot copy content of this page