Buffalo Souljah- Ask Jolomi Lyrics ft Eindo
Lyrics to Ask Jolomi by Buffalo Souljah
Ehhhhhhh E be like say dey wan start something. Nigga don’t start somthin or you go get something.
Nigga don’t start somthin or you go get something.
Chorus
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Nigga na me be di Baba.
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Oh jah na mi be di Baba.
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigga Na me be di Baba,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Na me be di Baba,
Ask Jolomi I say Ask Jolomi .
E don te .
Ask Jolomi hoya Ask Jolomi.
No be today.
Ask Jolomi guy Ask Jolomi
E don te.
I say Ask Jolomi hoya Ask Jolomi.
Buffalo verse
ar Somi go yo den
You no be my mate o.
You no be my mate o.
At all at all.
You no be my mate o.
You no be my mate o.
Yo
If you no sabi who I be Nigga u be jjc,
2005 Nigga i made it on the Scene,
2008 nigga I went main Stream,
Africa number One Dj Waxxy Put me in the Game,
Even tho we no de cool ago everly respect,
Di onli Soundman wer de ma level go be 2 baba, Di Coco Master Banga Banga,
N the Hommiez Psquare Di man dem kno say We 4geda,
Nah we Pave the way 4 una ungrateful Bagas,
bigup to all of di originators di Movers Shakers Hustlers And Soldiers Di wheelers and Dealers wer did some favors,
N to Baba God wer save us from the life of the Gangsters,
N Bless us wit music endeavors,
See how my Style is Timeless my music gon liv forever,
Nigga im emotal Ananukis In Blood,
My own no be self title Nigga na God,
So if you hear me say me Bad,
Kno say we measure di exess amount of di credit u get in di Block, In di hood we say Bada dun Bad.
Chorus
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Nigga na me be di Baba.
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Oh jah na mi be di Baba.
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigga Na me be di Baba,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Na me be di Baba,
Ask Jolomi I say Ask Jolomi .
E don te .
Ask Jolomi hoya Ask Jolomi.
No be today.
Ask Jolomi guy Ask Jolomi
E don te.
I say Ask Jolomi hoya Ask Jolomi.
Eindo verse
Heard about ur beef thru a back channel
u always talking with ur slut commitee
I got Lil niggas that can outstand u
loading up the nine, bigfish got the semi
u little fuck boys, we been prepared for battle
ain’t a damn situation that we can not handle
Grimmy in the heat blending in like camo
war paint, red bands on the head i’m rambo
5 words Lil bitch don’t push me
on the streets all u mudafuckers will bitches
enough!!!
soon as I finish smoking this blunt
Gon be hit em up time,retaliation is a must
I put that on my life and ama rep it till the end of it
chase souls outta that body call me an xorcist
labor like a mexican
all black skin cos i’m nigerian men how they gon handle him?
shit! I dunno
became a problem before I was full blown
tell me what name u want on that head stone
if it ain’t about the money leave the bullshit alone
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Nigga na me be di Baba.
E be like say dey wan start Something.
E be like say dey wan start Something.
Oh jah na mi be di Baba.
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigaz wanna starting Nsogbu,
Nigga Na me be di Baba,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Niggaz wanna starting Nsogbu,
Na me be di Baba,
Ask Jolomi I say Ask Jolomi .
E don te .
Ask Jolomi hoya Ask Jolomi.
No be today.
Ask Jolomi guy Ask Jolomi
E don te.
I say Ask Jolomi hoya Ask Jolomi