Wizkid, Asake  “JOGODORO” Lyrics

Wizkid, Asake “JOGODORO” Lyrics

[Chorus]

No be for here you go jogodo

Na tonight you go dey know know

Wọn fẹ pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo kpo

Ọmọ your body dey tololo

Yep, your body wanna tongolo

I find money till tomorrow ro

[Verse 1]

Baby baby jọwọ o

Ọmọ Ọlọrun fine bọbọ

Jọwọ ma jẹ o jabọ o

Ma wo bo ṣe n ṣakọ

Ibadi to pọn yii soco o

Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ

[Verse 2]

Me and my guy in Maybach kizzy

Eko for the excaladisy

Celebrity life e no easy

Skili skili, easy

Aye gbona lemi ṣe wa freezy

Too much effizy, icy icy

Killy killy killy killy killy

Murder the beat, mo jẹ bi kilishi

[Chorus]

No be for here you go jogodo

Say tonight you go dey know know

Wọn fẹ pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo kpo

Ọmọ your body dey tololo

Yep, your body wanna tongolo

I find money till tomorrow ro

[Verse 3]

O ṣe, o ṣe o

Baby no long talk o ṣe, o ṣe, ye ye

Mo gbe, mo gbe o, whyne to this music killing me baby, ye

Ṣanawọle o, owo lo kan mi, ṣanawọle o

Owo wọle o, baby jẹ ki n jẹ owo wọle o

I wanna dey dance I dey feel am

Escalawizzy

I wanna dey move I dey hold am

Say many thing I been show you

Money on mind but na you pass

I wanna touch am for love, I dey hold you closely o

[Chorus]

No be for here you go jogodo

Na tonight you go dey know know

Wọn fẹ pa mi with ogogoro

No be today we dey kpo kpo

Ọmọ your body dey tololo

Yep, your body wanna tongolo

I find money till tomorrow ro

[Verse 4]

Baby baby jọwọ o

Ọmọ Ọlọrun fine bọbọ

Jọwọ ma jẹ o jabọ o

Ma wo bo ṣe n ṣakọ

Ibadi to pọn yii soco o

Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ

You cannot copy content of this page