Gino Brown – Body Language lyrics ft.Moccachino Ochi

Gino Brown – Body Language lyrics ft.Moccachino Ochi

Lyrics to Body Language By Gino Brown ft.Moccachino Ochi

My broda please eh, please O
I no wan talk… eh,
Becoz when we dey for club
De only language I dey speako… eh
Na body language
Dat is the only tin I wan hear
De only tin I wan do eh, Omome
Go on sit down
I no here for small talk
Make una no dey touch touch
Make una no touch me O
I wan dance
De only language I understand, na Body Language
Chorus X2
Oya Com Dance, Dance, Dance, Dance
Come Dance, Dance
Let’s talk na body Language
Eh… Dat is de only tin I wan hear
De only tin I wana do
Na body language
Make una no come to me
U wan talk, wan talk
Wan talk for where
Eh…Omome
Oya Come down
Ah! I no go give out my number eh…
Not for this night O
Just charitable with your number
I go give dis, I go give dat one
Oga, Oga Please O
Dese ladies are not here to collect drink O Eh…
Ladies, tell dis man to waka,
Buzy offerin drink, Left,Right and Centre
We did not enter this place to com collect drink O
Make u waka eh…
We came here to dance
Na Body Language we dey speak
Back to Chorus
Bridge
Body Language (Come Down)
Body Language (Oya Come Down)
Body Language (ai, ai)
Oya go Down
Body Language, Body Language
Guy Please O, Guy Please
I no understand English
I no understand Zulu eh…
I no understand Pidgin sef inside de club
I dey told u before eh…
Na I told you nicely my broda
I go tell u again
De only language I am prepared to hear for dis
night
Dat is de only tin I wan hear
Omome Omome
Na body Language
Back to Chorus

Tagged

You cannot copy content of this page